dogo

(Redirected from Dogo)

Naija

Etymology

From: Hausa dogo, a tall person

Pronunciation

  • dógó

Play Play

Adjective

  • Person wey tall.
  • E be dogo.  — (He is tall.)
  • Men from dat side dey be dogo, dem dey tall well well.  — (Men from that side are pretty tall.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tall.