downbelow

(Redirected from Downbelow)

Naija

Etymology

From: English down and below

Pronunciation

  • dáúnbìlô

Play Play

Noun

  1. Where woman take dey piss and take dey born pikin.
    • Di girl mama say make im pikin wash im downbelow well well.  — (The girl's mother asked her to wash her vagina properly.)
  2. Part of house wey dey inside ground.
    • All di old old book and clot, de don pack am go downbelow.  — (They've taken all the old books and clothes to the basement.)

Translations

  • English: vagina, basement