dowry

(Redirected from Dowry)

Naija

Etymology

From: English dowry

Pronunciation

  • dáúrì

Play Play

Noun

  • Money wey de dey pay give woman family when de want marry am.
  • Dem don pay im dowry?  — (Have they paid her bride price?)
  • As you dey ready marry so, keep dowry down. For dat area, de no get joy.  — (Ensure that you keep some money for the dowry. In that community, they are not very nice.)

Synonyms

Translations

  • English: dowry