drawsoup

(Redirected from Drawsoup)

Naija

Etymology

From: English drawsoup

Pronunciation

  • drɔ̀sûp

Play Play

Noun

  • Ogbono, okro and ewedu na di drawsoup wey people dey like.  —  (Ogbono, Okro and ewedu are the kinds of sticky soup people like.)
  • I dey like drawsoup.  — (I like a sticky soup.)

Translations

  • English: sticky soup