engine

(Redirected from Engine)

Naija

Etymology

From English: engine

Pronunciation

  • ɛ́nd͡ʒìn

Play Play

Noun

  1. Someting wey dey inside someting wey dey make someting fit dey work.
    • Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat engine.  — (bbc__20551, A mere sachet of water can cause a big accident if it gets into the engine of the boat.)
    • Better car no be body o, better car na engine.  — (NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)
  2. Wetin dey make someting dey work well.
    • Oga wife na di real engine for dis office. Nobody fit say pim if she don talk.  — (NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)

Translations

English: engine