guardroom

(Redirected from Guardroom)

Naija

Etymology

From English: guardroom

Pronunciation

  • gàdrûm

Play Play

Noun

  • Place where police and oder officers dey keep person wey don do bad ting.
  • Di soldier wey bin dey di illegal, de don carry am go gurardroom.  — (The soldier who has been on illegal duty has been sent to the guard room.)
  • If police catch anyhow person dey misbehave, de fit carry am go cell, but if police person go jonse, na guardroom e go go.  — (If the police arrest someone for a wrongdoing, they may take them to the cell, but if a police officer misbehaves, he'll go to the guardroom.)

Synonyms

Translations

  • English: cell