headtie

(Redirected from Headtie)

Naija

Etymology

From: English head and tie

Pronunciation

  • hɛ̀táì

Play Play


Noun

  • Wetin woman dey carry cover head as part of dressing.
  • Your headtie fine o.  — (Your headscarf is lovely.)
  • Ngozi Okonjo Iweala headtie, na im be her signature.  — (Ngozi Okonjo Iweala's headscarf, is her signature.)

Translations

  • English: headscarf