manage

(Redirected from Manage)

Naija

Etymology

From English: manage

Pronunciation

  • mánêdʒ

Play Play

Verb

  1. Make person use someting smallsmall make e no quick finish.
    • As di country be now, na manage everybody dey manage.  — (The way things are in the country, everyone is trying to survive.
    • Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, manage am well well.  — (The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)
  2. Make person use someting well.
    • How you dey take manage am?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)
    • To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey manage.  — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)
    • Wetin go help us fit manage our problem?  — (jw__42110, What can help us manage our problem?)


Related forms

manager


Translations

  • English: cope, manage