management

(Redirected from Management)

Naija

Etymology

From English: management

Pronunciation

  • mánēdʒmɛ̀nt

Play Play

Noun

  1. Di way wey people dey try to dey manage.
    • Bread and coke no be better food, na management.  — (Bread and coke is not good food, it's barely manageable.)
    • Wetin man pikin go do? No be like sey we go fit begin pluck money for tree, na management we dey.  — (What should a person do? We can't pluck money from trees. We are just trying to cope.)
  2. Di people wey dey run matter for place.
    • Sotay di girl con go meet management.  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__78, Until the lady went to meet the management.)
    • And di management of di club, de no dey happy at all, at all.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)

Translations

  • English: coping, management