me
(Redirected from Me)
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English me
Pronunciation
- mî
Pronoun
- Word wey person dey use talk about imsef when e no want call im name.
- Me, abi you? — (KAD_21_Cameroon-School_DG__87, You or me ?)
- Only me dey, — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__12, I am alone.)
- And di girl is dat of di village me. — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__5, And the girl is in the village.)
- Na because of like wey you like me dat's why you dey fight me. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__195, It's because of the way you like me that you fight me.)
Synonyms
Translations
- English: me