abi

Naija

Etymology

From: Yoruba tabi meaning or

Pronunciation

  • àbí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 51
  • Frequency rank in NSC treebank: 237
  • Frequency in raw corpus: 494
  • Frequency rank in raw corpus: 651

Coordinating Conjunction

Na word wey person de dey talk when di talk talk no dey sure or de dey use am join talk talk

  • Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.  — (Egbokhare
  • Abi?  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__79, Yes? Isn't it so?)
  • abi o  — (deuber__1144, __no translation__)
  • Abi o.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__118, yes !)


Synonyms

  • haha 0.67 836, ehen 0.66 871, wheder 0.63 178, shey 0.62 167, maybe 0.62 415, hm 0.61 1176, ehn 0.61 1757, x 0.58 344, o 0.56 4647

Antonyms

Translations

  • English: or

Interjection

abi:

  1. Abi!  — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__46, Really !)
    Abi,  — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__76, Right ?)


Antonyms

  • haha 0.67 836, ehen 0.66 871, wheder 0.63 178, shey 0.62 167, maybe 0.62 415, hm 0.61 1176, ehn 0.61 1757, x 0.58 344, o 0.56 4647

Translations

  • English: no definition