Difference between revisions of "abiku"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
* Pikin wey dem born wey die wey im mama still born am again. | * Pikin wey dem born wey die wey im mama still born am again. | ||
:* {{ux|dv|I hear sey if you too dey go river go do ebo you no go born ''abiku''.|NSC_2020, I heard that if you frequently go to the river to give sacrifices, you will not give birth to a reincarnated child.}}) | :* {{ux|dv|I hear sey if you too dey go river go do ebo you no go born ''abiku''.|NSC_2020, I heard that if you frequently go to the river to give sacrifices, you will not give birth to a reincarnated child.}}) | ||
− | :* {{ux|dv|Im pikin die before five months, na ''abiku''.| | + | :* {{ux|dv|Im pikin die before five months, na ''abiku''.|NSC_2020, Her child died before he was five months he is reincarnated.}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[ogbanje]] | [[ogbanje]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''reincarnated children'' | * English: ''reincarnated children'' |
Revision as of 17:31, 17 April 2023
Naija
Etymology
From Yoruba abiku (stillbirth)
Pronunciation
- àbíkú
Noun
- Pikin wey dem born wey die wey im mama still born am again.
- I hear sey if you too dey go river go do ebo you no go born abiku. — NSC_2020, I heard that if you frequently go to the river to give sacrifices, you will not give birth to a reincarnated child.)
- Im pikin die before five months, na abiku. — NSC_2020, Her child died before he was five months he is reincarnated.
Synonym
Translation
- English: reincarnated children