Difference between revisions of "abiku"

 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Pikin wey dem born wey die wey im mama still born am again.
+
* Pikin wey de born wey die wey im mama still born am again. Dem still dey call am born to die pikin.
:* {{ux|dv|I hear sey im pikin na '''abiku''' o.|Egbokhare_2020, I heard that her child is still birth.}}
+
:* {{ux|dv|I hear sey if you too dey go river go do ebo you no go born ''abiku''.|(I heard that if you frequently go to the river to give sacrifices, you will not give birth to a reincarnated child.}})
:* {{ux|dv|im pikin die before five months, na '''abiku''.|NSC_Tella-2020, Her child died before he was five months he is reincarnated.}}
+
:* {{ux|dv|Im pikin die before five months, na ''abiku''.|(Her child died before he was five months he is reincarnated.}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[ogbanje]]
 
[[ogbanje]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: The spirit that causes the death of the children before reaching pubescence; (2) The children believed not to live above pubescence.
+
* English: ''reincarnated children''

Latest revision as of 18:06, 12 March 2024

Naija

Etymology

From Yoruba abiku (stillbirth)

Pronunciation

  • àbíkú

Play Play

Noun

  • Pikin wey de born wey die wey im mama still born am again. Dem still dey call am born to die pikin.
  • I hear sey if you too dey go river go do ebo you no go born abiku.  — (I heard that if you frequently go to the river to give sacrifices, you will not give birth to a reincarnated child.)
  • Im pikin die before five months, na abiku.  — (Her child died before he was five months he is reincarnated.

Synonym

ogbanje

Translation

  • English: reincarnated children