abiku

Revision as of 14:31, 14 December 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From Yoruba abiku (stillbirth)

Pronunciation

  • àbíkú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf


Noun

Na di spirit wey dey cause pikin die untimely plus pikin wey die wen dem dey born dem or wen den dey young.

  1. I hear sey im pikin na abiku o.  — Egbokhare_2020, I heard that her child is stillbirth.
    Im pikin die before five months, na abiku dey worry am.  — NSC_Tella-2020, Her child die before he was five months, it is the spirit of stillbirth that is disturbing her.


Translations

  • English: (1) The spirit that causes the death of the children before reaching pubescence; (2) The children believed not to live above pubescence.