abiku

Naija

Etymology

From Yoruba abiku (stillbirth)

Pronunciation

  • àbíkú

Play Play

Noun

  • Pikin wey dem born wey die wey im mama still born am again.
  • I hear sey im pikin na abiku o.  — Egbokhare_2020, I heard that her child is still birth.
  • im pikin die before five months, na 'abiku.  — NSC_Tella-2020, Her child died before he was five months he is reincarnated.

Synonym

ogbanje

Translation

  • English: The spirit that causes the death of the children before reaching pubescence; (2) The children believed not to live above pubescence.