abiku
Naija
Etymology
From Yoruba abiku (stillbirth)
Pronunciation
- àbíkú
Noun
- Pikin wey dem born wey die wey im mama still born am again.
- I hear sey if you too dey go river go do ebo you no go born abiku. — NSC_2020,I heard that if you frequently go to the river to give sacrifices you will not give birth to a reincarnated child.)
- im pikin die before five months, na abiku. — NSC_Tella-2020, Her child died before he was five months he is reincarnated.
Synonym
Translation
- English: reincarnated children