abiku

Revision as of 18:06, 12 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From Yoruba abiku (stillbirth)

Pronunciation

  • àbíkú

Play Play

Noun

  • Pikin wey de born wey die wey im mama still born am again. Dem still dey call am born to die pikin.
  • I hear sey if you too dey go river go do ebo you no go born abiku.  — (I heard that if you frequently go to the river to give sacrifices, you will not give birth to a reincarnated child.)
  • Im pikin die before five months, na abiku.  — (Her child died before he was five months he is reincarnated.

Synonym

ogbanje

Translation

  • English: reincarnated children