aboki

Naija

Etymology

From: Hausa àbóːkìː, 'friend'

Pronunciation

  • àbókí

Play Play

Noun

  1. Na any young Hausa/Fulani boy abi man.
    • All dese aboki dem, dem no dey hear word.  — (Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)
    • If you see any of dis aboki wey dey sell water, help me call am .  — (NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
    • Some of dese aboki dem go school well well o.  — (NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)
  2. Na wen pesin behaviour abi looks be like de Hausa/Fulani pesin.
    • walahi, if you see some aboki you go love dem. dey can fine!.  — (NSC_Legbeti_2020, You will love some Fulani young men when you meet them, they are very handsome)
    • You be aboki? See as you dirty. .  — (NSC_Legbeti_2020, You look dirty like an Hausa urchin)

Translations

  • English: young Hausa/Fulani male