abort

Revision as of 20:21, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English abort

Pronunciation

  • àbɔ̂t

Play Play

Verb

  • Make person comot belle wey never reach to born.
  • Di ashawo don abort many many belle.  — (NSC_2020, The prostitute has aborted several pregnancies.

Antonyms

Translations

  • English: abort.