Difference between revisions of "about"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 23: | Line 23: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * concern | + | * [[concern]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''about'' | * English: ''about'' |
Revision as of 14:39, 10 May 2021
Naija
Etymology
From: English about
Pronunciation
- əˈbaʊt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 114
- Frequency rank in NSC treebank: 125
- Frequency in raw corpus: 6819
- Frequency rank in raw corpus: 61
Preposition
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.
- For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. — (bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)
- As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)
- Na di money we dey talk about o! — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, The discussion is about the money!)
- Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef? — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who exactly is this Barrabbas that is generating much controversy among those people?)
Synonyms
Translations
- English: about