Difference between revisions of "about"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
− | + | * Word wey de show di person or someting wey di talk talk concern. | |
− | |||
:*{{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)}} | :*{{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)}} | ||
:*{{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)}} | :*{{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)}} |
Revision as of 21:55, 17 July 2021
Naija
Etymology
From: English about
Pronunciation
- àbâʊt
Preposition
- Word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.
- For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. — (bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)
- As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)
- Na di money we dey talk about o! — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, The discussion is about the money!)
- Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef? — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who exactly is this Barrabbas that is generating much controversy among those people?)
Synonyms
Translations
- English: about