Difference between revisions of "about"

 
(12 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* əˈbaʊt
+
* àbát
 
<sm2>Pcm-ng-about.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-about.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-about.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-about.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 114
 
* Frequency rank in NSC treebank: 125
 
* Frequency in raw corpus: 6819
 
* Frequency rank in raw corpus: 61
 
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
about: no definition -- Definition in Naija?
+
* Word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.  
 
+
:*{{ux|dv|For di summit, oga Buhari [[tok]] '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)}}
 
+
:*{{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)}}
# - (frequency:6859)
+
:*{{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, The discussion is about the money!)}}
#: {{ux|dv|'''About''' Us |(jw__234, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who exactly is this Barrabbas that is generating much controversy among those people?)}}
#: {{ux|dv|talk '''about'''. |(NST_cleaned__41165, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:31)
 
#: {{ux|dv|wetin you see '''about''' di--oh boy all dat one na story |(deuber__1606, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin I hear today '''about''' di, dat one really shock me. |(NST_cleaned__8576, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|Go, and know what is all '''about'''. |(NST_cleaned__36532, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}}
 
# discourse (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|'''about''' eh... |(NST_cleaned__40751, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den talking '''about''' ehn… , |(NST_cleaned__3069, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|No forget dat girl, aba, aba, '''about''' girl. |(LAG_08_Austin-And-Donald_DG__83, Do not forget that girl...abou...abou...about the girl.)}}
 
#: {{ux|dv|Poverty wey tie wrapper dey increase reach six pipo every minute or '''about''' 3.2 million everi year. |(bbc__82964, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Young women for di state bin don demonstrate '''about''' dis killikilli go police headquarters on Friday , come demand among oda tins say make goment close any hotels wey dis kain tin happun. |(bbc__101926, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''About''' rumour say na wetin candidate score inside di exam, na im go determine whether na university di pesin go enter or polytechnic, Benjamin say When we enter go do policy meeting, we go discuss dat one. |(bbc__11205, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BBC tori person Chris Ewokor report say many of di refugees for now dey live among residents of some communities inside Ikom and Ogoja area wey dey '''about''' 297 kilometres north of di port city of Calabar. |(bbc__18713, __no translation__)}}
 
# conj:dicto (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I think '''about''', na Ebonyi state wey you dey talk. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__131, I think, it's about, it's Ebonyi state you are talking about)}}
 
#: {{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday, |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)}}
 
# advmod:emph (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)}}
 
#: {{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)}}
 
# conj:dicto-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|My sister, haha okay, how do you prepare '''about''' di~, dis Easter? |(LAG_06_Easter-Preparation_DG__1, My sister, haha, okay, how are you preparing for this...this Easter ?)}}
 
#: {{ux|dv|Eh wetin prompt me, dey give me joy '''about''' eh di, di work wey I dey do be sey e dey make me happy. |(KAD_30_Education_M__24, Eh, what prompted me, and is giving me joy about eh, the work that I do is that it makes me happy.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* sey 0.41 21386, follow 0.40 3872, word 0.38 889, bible 0.37 3843, affect 0.36 1028, listen 0.35 505, share 0.34 642, reason 0.32 1045, concern 0.32 1183
+
* [[concern]]
 
 
====Antonyms====
 
* sey 0.41 21386, follow 0.40 3872, word 0.38 889, bible 0.37 3843, affect 0.36 1028, listen 0.35 505, share 0.34 642, reason 0.32 1045, concern 0.32 1183
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''about''

Latest revision as of 21:44, 6 February 2024

Naija

Etymology

From: English about

Pronunciation

  • àbát

Play Play

Preposition

  • Word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.
  • For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event.  — (bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)
  • As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)
  • Na di money we dey talk about o!  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, The discussion is about the money!)
  • Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef?  — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who exactly is this Barrabbas that is generating much controversy among those people?)

Synonyms

Translations

  • English: about