Difference between revisions of "about"

Line 17: Line 17:
 
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.  
 
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.  
  
#: {{ux|dv|'''About''' Us |(jw__234, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|talk '''about'''. |(NST_cleaned__41165, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:31)
 
#: {{ux|dv|wetin you see '''about''' di--oh boy all dat one na story |(deuber__1606, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin I hear today '''about''' di, dat one really shock me. |(NST_cleaned__8576, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|Go, and know what is all '''about'''. |(NST_cleaned__36532, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}}
 
#: {{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}}
# discourse (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|'''about''' eh... |(NST_cleaned__40751, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den talking '''about''' ehn… , |(NST_cleaned__3069, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|No forget dat girl, aba, aba, '''about''' girl. |(LAG_08_Austin-And-Donald_DG__83, Do not forget that girl...abou...abou...about the girl.)}}
 
#: {{ux|dv|Poverty wey tie wrapper dey increase reach six pipo every minute or '''about''' 3.2 million everi year. |(bbc__82964, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Young women for di state bin don demonstrate '''about''' dis killikilli go police headquarters on Friday , come demand among oda tins say make goment close any hotels wey dis kain tin happun. |(bbc__101926, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''About''' rumour say na wetin candidate score inside di exam, na im go determine whether na university di pesin go enter or polytechnic, Benjamin say When we enter go do policy meeting, we go discuss dat one. |(bbc__11205, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|BBC tori person Chris Ewokor report say many of di refugees for now dey live among residents of some communities inside Ikom and Ogoja area wey dey '''about''' 297 kilometres north of di port city of Calabar. |(bbc__18713, __no translation__)}}
 
# conj:dicto (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I think '''about''', na Ebonyi state wey you dey talk. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__131, I think, it's about, it's Ebonyi state you are talking about)}}
 
#: {{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday, |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)}}
 
# advmod:emph (frequency:2)
 
# advmod:emph (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)}}
 
#: {{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)}}
 
#: {{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)}}
 
#: {{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)}}
# conj:dicto-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|My sister, haha okay, how do you prepare '''about''' di~, dis Easter? |(LAG_06_Easter-Preparation_DG__1, My sister, haha, okay, how are you preparing for this...this Easter ?)}}
 
#: {{ux|dv|Eh wetin prompt me, dey give me joy '''about''' eh di, di work wey I dey do be sey e dey make me happy. |(KAD_30_Education_M__24, Eh, what prompted me, and is giving me joy about eh, the work that I do is that it makes me happy.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:16, 1 March 2021

Naija

Etymology

From: English about

Pronunciation

  • əˈbaʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 114
  • Frequency rank in NSC treebank: 125
  • Frequency in raw corpus: 6819
  • Frequency rank in raw corpus: 61

Preposition

Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.

  1. Na im di programe dey all about.  — (BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)
    For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event.  — (bbc__51370, __no translation__)
    As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)
  2. advmod:emph (frequency:2)
    Na di money we dey talk about o!  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)
    Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef?  — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)

Synonyms

  • concern

Translations

  • English: about