Difference between revisions of "about"

Line 17: Line 17:
 
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.  
 
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.  
  
#: {{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}}
+
:*{{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}}
#: {{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday, |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)}}
+
:*{{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday, |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)}}
# advmod:emph (frequency:2)
+
:*{{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)}}
#: {{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)}}
+
:*{{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)}}
#: {{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:17, 1 March 2021

Naija

Etymology

From: English about

Pronunciation

  • əˈbaʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 114
  • Frequency rank in NSC treebank: 125
  • Frequency in raw corpus: 6819
  • Frequency rank in raw corpus: 61

Preposition

Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.

  • Na im di programe dey all about.  — (BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)
  • For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event.  — (bbc__51370, __no translation__)
  • As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)
  • Na di money we dey talk about o!  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)
  • Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef?  — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)

Synonyms

  • concern

Translations

  • English: about