Difference between revisions of "about"

Line 17: Line 17:
 
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.  
 
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.  
  
:*{{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}}
 
:*{{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)}}
 
:*{{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)}}
 
Revision as of 17:49, 4 March 2021

Naija

Etymology

From: English about

Pronunciation

  • əˈbaʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 114
  • Frequency rank in NSC treebank: 125
  • Frequency in raw corpus: 6819
  • Frequency rank in raw corpus: 61

Preposition

Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.

  • For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event.  — (bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)
  • As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)
  • Na di money we dey talk about o!  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, The discussion is about the money!)
  • Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef?  — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who exactly is this Barrabbas that is generating much controversy among those people?)

Synonyms

  • concern

Translations

  • English: about