about

Naija

Etymology

From: English about

Pronunciation

  • əˈbaʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 114
  • Frequency rank in NSC treebank: 125
  • Frequency in raw corpus: 6819
  • Frequency rank in raw corpus: 61

Preposition

Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.

  1. Na im di programe dey all about.  — (BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)
    For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event.  — (bbc__51370, __no translation__)
    As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)
  2. advmod:emph (frequency:2)
    Na di money we dey talk about o!  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)
    Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef?  — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)

Synonyms

  • concern

Translations

  • English: about