about

Naija

Etymology

From: English about

Pronunciation

  • əˈbaʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 114
  • Frequency rank in NSC treebank: 125
  • Frequency in raw corpus: 6819
  • Frequency rank in raw corpus: 61

Preposition

Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.

  • Na im di programe dey all about.  — (BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)
  • For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event.  — (bbc__51370, __no translation__)
  • As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)
  • Na di money we dey talk about o!  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)
  • Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef?  — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)

Synonyms

  • concern

Translations

  • English: about