acadabiscuit

Naija

Alternative forms

Etymology

From: clipping of the English academic and biscuit

Pronunciation

  • àkàdábìskíìt

Play Play

Noun

Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle.

  • Na acadabiskit dem dey chop so o.  — (Egbokhare_2021, They are eating Kola nut.)

Related forms

acada, biscuit

Synonyms

Translations

  • English: kola nut