achanja

Revision as of 19:21, 26 February 2021 by 154.66.37.51 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Igbo Ochanja the name of a market in Onitsha in Anambra in South East Nigeria

Pronunciation

  • àtʃàdʒà

Play Play

Noun

Na shine shine wey person dey wear for neck or hand wey be fake.

  • Di necklace na achanja o.  — (Egbokhare_2021, .)

Translations

  • English: a worthless jewelry