adana

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àdáná

Play Play

Noun

Na iron plate wey de dey take measure some kind food like rice and beans.

  • I no like dis adana, e be like sey e get contour for inside.  — (Egbokhare_2021, I do not like this measuring bowl; it seems it is dented inside.)

Translations

  • English: measuring bowl that is made of tin