adomadobody
Naija
Etymology
From: conflated form of English words I do me/my body
Pronunciation
- àdòmàdúbɔ̀dí
Noun
Na sey person do wetin go come back con affect am.
- Na adomeadobody be dis o. — (Egbokhare_2020, This action will boomerang!)
- Adomeadobody na im student wey dey worry for class be. — (The action of the unruly student boomerangs.)
Translations
- English: boomerang