adomadobody

Revision as of 15:05, 15 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: conflated form of English words I do me/my body

Pronunciation

  • àdòmàdúbɔ̀dí

Play Play

Noun

Something wey person do wey e be sey di ting go con affect di person wey do am.

  • Na adomeadobody be dis o.  — (Egbokhare_2020, This is a boomerang!)

Translations

  • English: boomerang