adomadobody

(Redirected from adomeadobody)

Naija

Etymology

From: English: I do me, I do body

Pronunciation

  • àdùmàdúbɔ̀dí

Play Play

Noun

Something wey person do wey e be sey di ting go con affect di person wey do am.

  • Na adomeadobody be dis o.  — (This is a boomerang!)

Translations

  • English: boomerang