adomadobody

Naija

Etymology

From: conflated form of English words I do me/my body

Pronunciation

  • àdòmàdúbɔ̀dí

Play

Noun

Na sey person do wetin go come back con affect am.

  • Na adomeadobody be dis o.  — (Egbokhare_2020, This action will boomerang!)
  • Adomeadobody na im student wey dey worry for class be.  — (The action of the unruly student boomerangs.)

Translations

  • English: boomerang