Difference between revisions of "adoncare"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make person no take someting serious. | |
*{{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do '''adoncare''' with my market matter.|NSC_Legbeti_2020. I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)}} | *{{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do '''adoncare''' with my market matter.|NSC_Legbeti_2020. I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)}} | ||
*{{ux|dv|Countri people know say anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' for.|NSC_Legbeti_2020. The masses are aware that the government does not care about the poor.)}} | *{{ux|dv|Countri people know say anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' for.|NSC_Legbeti_2020. The masses are aware that the government does not care about the poor.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: negligent, nonchalant | + | * English: '''negligent'', ''nonchalant'' |
Revision as of 20:04, 7 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English I don't care.
Pronunciation
Adjective
- Make person no take someting serious.
- Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare with my market matter. — NSC_Legbeti_2020. I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)
- Countri people know say anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare for. — NSC_Legbeti_2020. The masses are aware that the government does not care about the poor.)
Translations
- English: 'negligent, nonchalant