Difference between revisions of "adoncare"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Make person no take someting serious.
 
* Make person no take someting serious.
:* {{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do  '''adoncare''' wit my market matter.|NSC_Legbeti_2020, I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)}}
+
:* {{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do  '''adoncare''' wit my market matter.|NSC_Legbeti_2020, I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)}}
:* {{ux|dv|[[countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.|NSC_Legbeti_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)}}
+
:* {{ux|dv|[[Countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.|NSC_Legbeti_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: '''negligent'', ''nonchalant''
 
* English: '''negligent'', ''nonchalant''

Revision as of 15:11, 15 March 2022

Naija

Alternative forms

I don care

Etymology

From English: I don't care.

Pronunciation

  • àdɔ́nkjâ

Play Play

Noun

  • Make person no take someting serious.
  • Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter.  — NSC_Legbeti_2020, I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)
  • Countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put.  — NSC_Legbeti_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)

Translations

  • English: 'negligent, nonchalant