Difference between revisions of "adoncare"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Make person no take someting serious. | * Make person no take someting serious. | ||
− | :* {{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do '''adoncare''' wit my market matter.| | + | :* {{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do '''adoncare''' wit my market matter.|NSC_2020, I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)}} |
− | :* {{ux|dv|[[countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.| | + | :* {{ux|dv|[[countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.|NSC_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: '''negligent'', ''nonchalant'' | * English: '''negligent'', ''nonchalant'' |
Revision as of 17:41, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: I don't care.
Pronunciation
- àdɔ́nkjâ
Noun
- Make person no take someting serious.
- Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter. — NSC_2020, I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)
- countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put. — NSC_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)
Translations
- English: 'negligent, nonchalant