Difference between revisions of "adoncare"

Line 16: Line 16:
 
:* {{ux|dv|[[countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.|NSC_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)}}
 
:* {{ux|dv|[[countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.|NSC_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '''negligent'', ''nonchalant''
+
* English: '''negligence'', ''nonchalance'', ''levity''

Revision as of 18:48, 13 February 2024

Naija

Alternative forms

I don care

Etymology

From English: I don't care.

Pronunciation

  • àdɔ̀nkjá

Play Play

Noun

  • Make person no take someting serious.
  • Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter.  — NSC_2020, I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)
  • countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put.  — NSC_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)

Translations

  • English: 'negligence, nonchalance, levity