Difference between revisions of "adoncare"

 
(3 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* àdɔ́nkjâ
+
* àdɔ̀nkjá
 
<sm2>Pcm-ng-adoncare.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-adoncare.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-adoncare.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-adoncare.m.ogg</sm2>
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Make person no take someting serious.
 
* Make person no take someting serious.
:* {{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do  '''adoncare''' wit my market matter.|NSC_Legbeti_2020, I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)}}
+
:* {{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do  '''adoncare''' wit my market matter.|(I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)}}
:* {{ux|dv|[[countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.|NSC_Legbeti_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)}}
+
:* {{ux|dv|[[countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.|(The masses are aware that the government does not care about the poor.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '''negligent'', ''nonchalant''
+
* English: '''negligence'', ''nonchalance'', ''levity''

Latest revision as of 18:49, 13 February 2024

Naija

Alternative forms

I don care

Etymology

From English: I don't care.

Pronunciation

  • àdɔ̀nkjá

Play Play

Noun

  • Make person no take someting serious.
  • Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter.  — (I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)
  • countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put.  — (The masses are aware that the government does not care about the poor.)

Translations

  • English: 'negligence, nonchalance, levity