Difference between revisions of "adoncare"

Line 18: Line 18:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#na wen person no serious about anyting
+
#Na wen person no take someting serious.
*{{ux|dv|me no just like di way my husband carry dey do  '''adoncare''' with my market matter.|NSC_Legbeti_2020. I dislike my husband's non-challant attitude to my business)}}
+
*{{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do  '''adoncare''' with my market matter.|NSC_Legbeti_2020. I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)}}
*{{ux|dv| No be today we countri people know say anytin wey be say na only we poor country people e go better for na im goveernment dey do '''adoncare''' for. government.|NSC_Legbeti_2020. the poor masses this government does not care about the masses)}}
+
*{{ux|dv|Countri people know say anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' for.|NSC_Legbeti_2020. The masses are aware that the government does not care about the poor.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: negligent, nonchalant behavior
 
* English: negligent, nonchalant behavior

Revision as of 17:33, 27 November 2020

Naija

Alternative forms

a don care

Etymology

From: English I don't care.

Pronunciation

àdɔ́nkjâ Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 35687

Adjective

  1. Na wen person no take someting serious.
  • Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare with my market matter.  — NSC_Legbeti_2020. I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)
  • Countri people know say anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare for.  — NSC_Legbeti_2020. The masses are aware that the government does not care about the poor.)

Translations

  • English: negligent, nonchalant behavior