adoncare
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: I don't care.
Pronunciation
Noun
- Make person no take someting serious.
- Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare with my market matter. — NSC_Legbeti_2020. I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)
- Countri people know say anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare for. — NSC_Legbeti_2020. The masses are aware that the government does not care about the poor.)
Translations
- English: 'negligent, nonchalant