adoncare

Revision as of 19:39, 25 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

I don care

Etymology

From English: I don't care.

Pronunciation

àdɔ́nkjâ Play Play

Noun

  • Make person no take someting serious.
  • Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter.  — NSC_Legbeti_2020, I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)
  • countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put.  — NSC_Legbeti_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)

Translations

  • English: 'negligent, nonchalant