adoncare
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: I don't care.
Pronunciation
- àdɔ́nkjâ
Noun
- Make person no take someting serious.
- Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter. — NSC_2020, I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)
- countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put. — NSC_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)
Translations
- English: 'negligent, nonchalant