adoncare

Revision as of 18:47, 13 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Alternative forms

I don care

Etymology

From English: I don't care.

Pronunciation

  • àdɔ̀nkjá

Play Play

Noun

  • Make person no take someting serious.
  • Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter.  — NSC_2020, I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)
  • countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put.  — NSC_2020, The masses are aware that the government does not care about the poor.)

Translations

  • English: 'negligent, nonchalant