adoncare

Naija

Alternative forms

a don care

Etymology

From: English I don't care.

Pronunciation

àdɔ́nkjâ Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 35687

Adjective

Na wen person no take someting serious.

  • Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare with my market matter.  — NSC_Legbeti_2020. I dislike my husband's nonchalant attitude to my business.)
  • Countri people know say anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare for.  — NSC_Legbeti_2020. The masses are aware that the government does not care about the poor.)

Translations

  • English: negligent, nonchalant behavior