after

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English after

Pronunciation

  • ˈæftər

Play Play

Preposition

Na word wey e dey show sey someting come happen when anoder ting don happen finish.

  • Dis one dey happen just 10 days after big bomb blast kill pass 350 people for di country.  — (bbc__42110, It occurred just 10 days after a bombing that claimed over 350 lives in the country.)
  • After the talk finish, e come give people chance to ask question.  — (jw__22827, At the end of the delivery, s/he gave an opportunity for the audience to ask questions.)
  • After, if you finish your first tenure, and people talk sey dem enjoy wetin you dey do, na im dey fit give you chance make you do anoder four years.  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__250, Later, when you are done with the first tenure, and there is evidence of good governance, then you may have increased chances of having a second term.)

Translations

  • English: after