Difference between revisions of "again"

Line 11: Line 11:
 
Na as someting wey de don do before come [[happen]] [[anoder]] time.
 
Na as someting wey de don do before come [[happen]] [[anoder]] time.
  
:*{{ux|dv|Do am '''again''', and '''again''' |(bbc__43063, Do it frequently.)}}
+
:*{{ux|dv|Abeg no shoot di knockout '''again''', e be like sey na bomb.|(NSC_Abonyi_2021, Please stop shooting the firecracker; sounds like bomb.)}}
 
:*{{ux|dv|Use plastic '''again''' and '''again''' ! |(bbc__3668, Recycle plastics.)}}
 
:*{{ux|dv|Use plastic '''again''' and '''again''' ! |(bbc__3668, Recycle plastics.)}}
 
:*{{ux|dv|Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel '''again''', |(ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I wanted to travel since this December, but I could not make the trip anymore because of my boss.)}}
 
Revision as of 16:00, 5 July 2021

Naija

Etymology

From: English again

Pronunciation

  • əˈgɛn

Play Play

Adverb

Na as someting wey de don do before come happen anoder time.

  • Abeg no shoot di knockout again, e be like sey na bomb.  — (NSC_Abonyi_2021, Please stop shooting the firecracker; sounds like bomb.)
  • Use plastic again and again !  — (bbc__3668, Recycle plastics.)
  • Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel again,  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I wanted to travel since this December, but I could not make the trip anymore because of my boss.)

Translations

  • English: again