again

Naija

Etymology

From: English again

Pronunciation

  • əˈgɛn

Play Play

Adverb

Na as someting wey de don do before come happen anoder time.

  • Abeg no shoot di knockout again, e be like sey na bomb.  — (NSC_Abonyi_2021, Please stop shooting the firecracker; sounds like bomb.)
  • Use plastic again and again !  — (bbc__3668, Recycle plastics.)
  • Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel again,  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I wanted to travel since this December, but I could not make the trip anymore because of my boss.)

Translations

  • English: again