agbada

Naija

Etymology

From: Yoruba agbada meaning flowing robe worn by men

Pronunciation

  • ágbádá

Play Play

Noun

Man cloth wey dey long reach ground.

  • Im dey sew new agbada.  — (Egbokhare_2 He is sewing a new Agbada.)
  • As in kai agbada don hook wire today, be dat!  — (KAD_13_Entering-University_MG__60, Man, this means that I'm in a real fix!)

Synonyms

Antonyms

Buba

Translations

  • English: a robe