Difference between revisions of "agbani"

Line 16: Line 16:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''slim''
+
* English: ''slim and pretty''

Revision as of 23:14, 17 July 2021

Naija

Etymology

From: Di name Agbani Darego, who be Nigerian model and beauty queen who win di Miss World for 2001. Na she be di first African wey win Miss World.

Pronunciation

  • àgbànì

Play Play


Adjective

  • Sey woman lepa, con fine join.
  • Agbani no need excercise.  — (Egbokhare _ 2020, A slim person has no need for exercise.)

Synonyms

Translations

  • English: slim and pretty